Sirf.one
Loading followers
Charm
enoriginal Version

Charm

Singers:Rema
2026-10-08

📖 Context & Background

"Charm" is a EN track performed by Rema (2026). Explore verified credits, streaming links, and official lyrics on Sirf.one.

Credits & Personnel

Singer

Lyrics

Charm — Rema

Tip: Highlight any lines to generate a customized Instagram / WhatsApp lyric card.
London (London, London) Another banger (banger) Come here, wetin dey worry you? Bring body, make I rock am, yeah-yeah I know you senior me I get money pass your papa Wetin you want wey I no fit do for you? Why you wan dey buga oh? Shey you be Kizz Daniel ni? You better drop your body, I must soco, ah Surfing with this body Make we run am on a low-keyy Baby, you know me E get as you go move wey I no go 'gree Come, make I drive your mm Come, make I drive this your jalo-pyy Baby, allow me tip you off with alawee See body oh (see body, see body oh) Egbami oh (egbami, egbami oh) E dey burst my bololo (e dey burst my bololo) Me self, me oh Me, I don jam wetin pass me oh Come here, wetin dey worry you? Bring body, make I rock am, yeah-yeah I know you senior me I get money pass your papa Wetin you want wey I no fit do for you? Why you wan dey buga oh? Shey you be Kizz Daniel ni? You better drop your body, I must You too dey form with this love of a thing Baby eh, let me, let me Me, I get pounds for you, you wan dey do like say, "eh naira no dey help" You too dey stiff, dey do like say your waist no dey eh E no dey-bend Oya, follow my command Baby, do like I do Baby, front and back Baby, boombah ka-boom-boom, soco, ah Surfing with this body Make we run am on a low-keyy Baby, you know me E get as you go move wey I no go 'gree Come, make I drive your mm Come, make I drive this your jalo-pyy Baby, allow me tip you off with alawee Come here, wetin dey worry you? Bring body, make I rock am, yeah-yeah I know you senior me I get money pass your papa Wetin you want wey I no fit do for you? (Wetin you want wey I no fit do for you?) Why you wan dey buga oh? Shey you be Kizz Daniel ni? You better drop your body, I must soco, ah Surfing with this body Make we run am on a low-keyy Baby, you know me E get as you go move wey I no go 'gree Come, make I drive your mm Come, make I drive this your jalo-pyy
Lyrics source: global_rights_registry
Copyright & Takedown Notices