Sirf.one
Commas
enoriginal Version

Commas

Singers:Ayra Starr
Movie: The Year I Turned 21
Released
Loading followers

About this song

"Commas" is a EN track performed by Ayra Starr from the album "The Year I Turned 21" (2026). Explore verified credits, streaming links, and official lyrics on Sirf.one.

Credits & Personnel

Lyrics

Commas — Ayra Starr

Tip: Highlight any lines to generate a customized Instagram / WhatsApp lyric card.
(Initiating rage process) Ohh, oh no Eya-eya Na which kind life wey I never see? I carry God, so I fear nothing Steady increasing the commas Comma, comma, commas Original no be parody E no fit clear for your memory Whether na winter or summer, ajeh Barbados, Havana, living life See my fire burning bright Wetin dey inside me? Smallie wey dey mighty Dey never know I kala, tori mo fine Check and balance everything inside my mind daily Trust me, you can't fool me Energy wrong, I log off Mo wa friendly and conscious I'm allergic to isọkusọ I'm not ready for confusion They're tellin' me make I show love Sability oun gbona Everything na connection I'm not ready for confusion, hmm Things happen inside life Draw tattoo make I live my life Dreams come true, if na fight Fight the fight, make you no go tire Fire dey go, fire dey go You need to put your body and soul Leave your worries alone Barbados, Havana, living life See my fire burning bright Wetin dey inside me? Smallie wey dey mighty Dey never know I kala, tori mo fine Check and balance everything inside my mind daily Trust me, you can't fool me Energy wrong I log off Mo wa friendly and conscious I'm allergic to isọkusọ I'm not ready for confusion They're tellin' me make I show love Sability oun gbona Everything na connection I'm not ready for confusion, hmm Na which kind life wey I never see? I carry God so I fear nothing Steady increasing the commas Comma, comma, comma Eh-ai, eh-ai, eh-ai (London) Steady increasing the commas Comma, comma, comma
Lyrics source: global_rights_registry
Copyright & Takedown Notices