Sirf.one
Dem Dey
enoriginal Version

Dem Dey

Singers:Burna Boy
Released
Loading followers

About this song

"Dem Dey" is a EN track performed by Burna Boy (2026). Explore verified credits, streaming links, and official lyrics on Sirf.one.

Credits & Personnel

Singer

Lyrics

Dem Dey — Burna Boy

Tip: Highlight any lines to generate a customized Instagram / WhatsApp lyric card.
(No do, no do, no do, no do) No do, no do (no do, no do) No do, no do (no do, no do) Mo ṣa sọ fún (no do, no do) If you no get me (no do, no do) Forget about it (no do, no do) I no buy Lambo' (no do, no do) Is that why you are shouting? (No do, no do) Dem dey Where dem dey? I no dey see dem, ah-ahn Where dem dey? (No do, no do) A little investment in clitocurrency Every bo-bo-body, ya'nu si Dem dey Where dem dey? I no dey see dem, ah-ahn Where dem dey? (Their father) o n gbóná s'owo dem no fit handle me Odogwu is wise, can't you see? (Can't you see?) (No do, no do) Ko de sere ninu gaza (no do, no do) Wọn a de ma ri shege banza (no do, no do) Wọn a de gbó o pansa, pansa (no do, no do) It's a banger, shokoloko ban- O da Thank you for your support On God, of course To the people wey just come, on board You are all, very, very welcome ('come, 'come) If you feel say I dey pompous, go to the bridge and jump off Swallow the river, and if I no deliver, fuck my woman (No do, no do) How many break yet? (No do, no do) How many shut down? (No do, no do) Òun ẹni la n gbé (no do, no do) La n gbé lárugẹ (no do, no do) No make me suspect (no do, no do) Ogbeni, stop ṣe be (no do, no do) All your connect don call me Ẹnì ba gbe'ge si ma ya ni Ṣe e ma damo o te ba ri? Sare, sare o (sare) Sare, sare o (sare) Jaiye k'aye, oh Maye ko de kan aiye (No do, no do, no do, no do) No do, no do (no do, no do) No do, no do (no do, no do) Mo ṣa sọ fún (no do, no do) If you no get me (no do, no do) Forget about it (no do, no do) I no buy Lambo' (no do, no do) Is that why you are shouting? (No do, no do) Dem dey Where dem dey? I no dey see dem, ah-ahn Where dem dey? Dem dey Where dem dey? I no dey see dem, ah-ahn Where dem dey? Ko de sere ninu gaza Wọn a de ma ri shege banza Wọn a de gbó o pansa, pansa It's a banger, shokoloko ban- O da Oloye, oloye Oloye, oloye Oloye, oloye Oloye, oloye
Lyrics source: global_rights_registry
Copyright & Takedown Notices