Sirf.one
E PAIN ME
enoriginal Version

E PAIN ME

Singers:Davido
Movie: Timeless
Album: Timeless
Released
Loading followers

About this song

"E PAIN ME

Credits & Personnel

Singer

Lyrics

E PAIN ME β€” Davido

Tip: Highlight any lines to generate a customized Instagram / WhatsApp lyric card.
Bad girl wan carry me do jangilova E pain me oh E pain me oh She come my life Come carry my heart run over E pain me oh E pain me oh-oh Wetin I no do for you? Wetin I no do for you? Shey you promise say you no go let me go And last night you told me that it's all over E pain me oh (E pain me oh) But I wan dey for you (aje) Walk beside you (aje) And I wan dey by you (aje) To call you my boo But I wan dey for you (aje) Walk beside you (aje) And I wan dey by you (aje) To call you my boo Ahn-ahn-ahn-ahn Baby no be so No leave me go Don't leave me go Ahn-ahn-ahn-ahn Baby no be so No leave me go Don't leave me go Lying on my bed I'm just rolling over E pain me oh E pain me oh You come dey chop life when I dey sober E pain me o E pain me oh-oh Wetin I no do for you? Wetin I no do for you? Shey you promise say you no go let me go And last night you told me that it's all over E pain me oh (E pain me oh) But I wan dey for you (aje) Walk beside you (aje) And I wan dey by you (aje) To call you my boo But I wan dey for you (aje) Walk beside you (aje) And I wan dey by you (aje) To call you my boo Ahn-ahn-ahn-ahn Baby no be so No leave me go Don't leave me go Ahn-ahn-ahn-ahn Baby no be so No leave me go Don't leave me go Ahn-ahn-ahn-ahn Baby no be so No leave me go Don't leave me go Ahn-ahn-ahn-ahn Baby no be so No leave me go Don't leave me go
Lyrics source: global_rights_registry
Copyright & Takedown Notices