Sirf.one
Loading followers
Jogodo
enoriginal Version

Jogodo

2026-10-08

📖 Context & Background

"Jogodo" is a EN track performed by Wizkid & Asake (2026). Explore verified credits, streaming links, and official lyrics on Sirf.one.

Credits & Personnel

Lyrics

Jogodo — Wizkid & Asake

Tip: Highlight any lines to generate a customized Instagram / WhatsApp lyric card.
No be for here you go jogodo Say tonight, you go dey know, know, know Wọn fẹ pa mi with ogogoro No be today we dey kpo, kpo Ọmọ, your body dey pololo (yeah) Yep, your body wanna tongolo (yeah) I found the money 'til tomorrow-row (yeah), mm Baby, baby, jọwọ o, ọmọ Ọlọrun, fine bọbọ o Jọwọ, ma jẹ o jabọ o (ma jẹ o jabọ o, jabọ o) Maa wo bo ṣe n ṣakọ o, ibadi to pọn yii soco o Mo kan fẹ jẹ ẹ, mi o labọ o Me and my guys in Maybach kizzy Eko go for the Escaladizzy Celebrity life e no easy Skilly, skilly, easy Aye gbona lemi ṣe wa freezy Too much efizzy, icy, icy Killy, killy, killy, killy, killy Murder the beat, mo jẹ bi kiliṣi-i No be for here you go jogodo Say tonight, you go dey know, know, know Wọn fẹ pa mi with ogogoro No be today we dey kpo, kpo Ọmọ, your body dey pololo (yeah) Yep, your body wanna tongolo (yeah) I found the money 'til tomorrow-row (yeah), mm O ṣe, o ṣe o Baby, no long talk, o ṣe, o ṣe, yeah (yeah, yeah) Mo gbe, mo gbe o, highness dey killi me, baby o (yeah) Ṣanawọle o, owo lo kan mi, ṣanawọle o-o Owo wọle o, baby, jẹ ki n jẹ owo wọle o-o Ọmọ, don dey dance, I dey feel am Escalawizzy, I wanna dey move, I dey hold am Say many things I been show you Money on my mind, but na you pass I wanna touch am for love, I dey hold you closely, oh-oh, yeah No be for here you go jogodo Say tonight, you go dey know, know, know Wọn fẹ pa mi with ogogoro No be today we dey kpo, kpo Ọmọ, your body dey tololo (yeah) Yep, your body wanna tongolo (yeah) I found the money 'til tomorrow-row (yeah), mm Baby, baby, jọwọ o, ọmọ Ọlọrun, fine bọbọ o Jọwọ, ma jẹ o jabọ o (ma jẹ o jabọ o, jabọ o) Maa wo bo ṣe n ṣakọ o, ibadi to pọn yii soco o Mo kan fẹ jẹ ẹ, mi o labọ o
Lyrics source: global_rights_registry
Copyright & Takedown Notices