Sirf.one
Loading followers
King
enoriginal Version

King

Movie: Laughter, Tears & Goosebumps
2026-10-08

📖 Context & Background

"King" is a EN track performed by Fireboy DML, Years & Years, Tamar Braxton, Kanaria, Florence + the Machine, Lauren Aquilina from the album "Laughter, Tears & Goosebumps" (2026). Explore verified credits, streaming links, and official lyrics on Sirf.one.

Lyrics

King — Fireboy DML

Tip: Highlight any lines to generate a customized Instagram / WhatsApp lyric card.
Ouuu aaaa Fireboy here so (Shawdy pull up in the backside) Gbemi sori bi gele I'm a King, ma fi mi sere All the girls calling me bebe See me see gbege (mogbe) Fine boy wey con sabi sing again Tell me wetin you need again Omo forget see gbagbe Me I be complete package (ooo) Me I fit fight for your love But I no fit beg for your love I no fit beg for your love I no fit beg for your love Me I fit fight for your love But I no fit beg for your love I no fit beg for your love, no Baby, baby se'mi bi oba (bi oba) I want you to treat me like a king Baby, baby se'mi bi oba (bi oba) Wetin you need bebe I get sauce, get juice bebe I get everything for you babe (as long as you dey) Bad boy wey you no fit use play game I be king, ma fi mi sere Girl you know so ma lo farawe (farawe) Me I fit fight for your love But I no fit beg for your love I no fit beg for your love I no fit beg for your love Me I fit fight for your love But I no fit beg for your love I no fit beg for your love, no Baby, baby se'mi bi oba (bi oba) Treat me like a King Baby, baby se'mi bi oba (bi oba) Fine boy wey con sabi sing again Tell me wetin you need again So fun mi, ki lo tun fe, ki lo tun fe kin se fun e (Shawdy pull up in the back) Fireboy here so
Lyrics source: global_rights_registry
Copyright & Takedown Notices