Skip to main content
Sirf.one
Manya profile photo

“Manya” appears in Manya - Single. Vocals: Mut4y, Wizkid.

English · Manya - Single

Marketplace & sponsored listingsAdvertise here

Lyrics

Manya — Mut4y

Tip: Highlight any lines to generate a customized Instagram / WhatsApp lyric card.
Yeah, Yeah Hol' on Yeah, Yeah Yeah A li'n si ewu Panla panla pe ni si e wanya Baby girl, follow me manyewu Baby girl, follow me Oya take all my money put am for your head oh, For your head oh-oh-oh mama mo Oya pick all my money put am for your waist oh, For you waist oh-oh-oh, oh I wan' fall in ah li'n si ewu Panla panla pe ni si e wanya Baby girl, follow me manyewu Baby girl, follow me manya, manya I wan' fall in ah li'n si ewu Panla panla pe ni si e wanya Baby girl, follow me manyewu Baby girl, follow me manya, manya oh (Instrumental) Starboy, Starboy, open Ole Ice water (Oh My God) Yeah Baby, can we do this tonight oh Yeah Baby, can we do this for life oh-oh-oh, oh I can hold you tight and all night oh, Yeah Hold you tight I no go lie to you Yeah-Yeah Oya pick all my money put am for your head oh, For your head oh-oh-oh, mama mo Oya pick all my money put am for your waist oh, For you waist oh-oh-oh, oh I wan' fall in a li'n si ewu Panla panla pe ni si e wanya Baby girl, follow me manyewu Baby girl, follow me manya, manya I wan' fall in ah li'n si ewu Panla panla pe ni si e wanya Baby girl, follow me manyewu Baby girl, follow me manya, manya oh (Instrumental) Starboy, Starboy, open Ole Ice water Baby girl, follow me manya (Oh My God), manya oooh, oh-oh This your love e dey make tee-manya oh e lele Manya manya Oooh This your love e dey paka me shi oooh e lele, manya manya oh-oh-oh, oh Baby, can we do this tonight oh Yeah! Baby, can we do this for life oh-oh-oh, oh I can hold you tight and all night oh-oh-oh, Yeah Hold you tight I no go lie to you, Yeah-Yeah Oya pick all my money put an for your head oh, For your head oh-oh-oh, mama mo Oya pick all my money put am for your waist oh, For you waist oh-oh-oh, oh. I wan' fall in ah li'n si ewu Panla panla pe ni si e wanya Baby girl, follow me manyewu Baby girl, follow me manya, manya I wan' fall in ah li'n si ewu Panla panla pe ni si e wanya Baby girl, follow me manyewu Baby girl, follow me manya, manya oh
Lyrics source: global_rights_registry

Recording details & Personnel

Explore Mut4y & Wizkid together
Singers:Mut4y, Wizkid
Movie: Manya - Single
ReleasedRelease date awaiting verification

About this song & background

“Manya” appears in Manya - Single. Vocals: Mut4y, Wizkid.

Community Feedback & Ratings

Rate or vote on "Manya"

Credits & Personnel

Singers / Vocalists