Sirf.one
Loading followers
MONEY CONSTANT
enoriginal Version

MONEY CONSTANT

2026-10-08

📖 Context & Background

"MONEY CONSTANT" is a EN track performed by DJ Maphorisa, DJ Tunez, Wizkid & Mavo (2026). Explore verified credits, streaming links, and official lyrics on Sirf.one.

Credits & Personnel

Lyrics

MONEY CONSTANT — DJ Maphorisa, DJ Tunez, Wizkid & Mavo

Tip: Highlight any lines to generate a customized Instagram / WhatsApp lyric card.
Ọgbafia, Big Wiz, K-way, Kilobizzy (Ọgbafia) This is not child's play o Jẹ n'bẹ, jẹ n'bẹ If you hold your backy, spark am You no fit dey hold my weed (spark am, Kilo) Ọgbafia, ṣe you no dey see my suit? (Ọgbafia) Jidenna no fit do pass Kilogbede (I'm a mafia) Let's get busy, baby K-way, Ọgbafia, Big Wiz, Kilo No more way for poor people, yeah, yeah, yeah, kilolo Sexy girls from my city (Lagos), Lagos (ọmọ to ṣan) They don't know we get the status (status) Money talk, I shut up (they don't know we get the status) No dey talk too much again, 'gain Easy, life is easy, kilobizzy Ọgbafia (Ọgbafia), Wizzy, Ọgbafia They no fear, comot am for mind I dey lie, e dey my mind The money dey my mind The money wey you dey owe me, you go pay me today Make you no go jonz me, Ọgbafia dey my side Men mount, Maphorisa, any time you see my money, pull am closer, Kilo If you owe me my money, you go pay me my money o (if the money no go complete) If the money no go complete Show my colour (show my colour) On my Istanbul love, on my sisi Eko (K-way) When she pull up, we go jẹ n'bẹ (we go jẹ n'bẹ) When she pull up, we go dance Kẹsẹ kẹsẹ, gbẹsẹ, gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby When she pull up, we go jẹ n'bẹ When she pull up, we go dance Kẹsẹ kẹsẹ, gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby o (kilogbede) You know me, I want something for you No dey jẹ n'bẹ me o, ay No dey jẹ n'bẹ me o, baby, K-way Sare wa gba (ko le ba mi wa o) Fast, fast (fast, fast) The money constant (ko le ba mi wa o) Fast, fast (fast, fast) Sare wa gba (ko le ba mi wa o) Fast, fast (fast, fast) Know the money constant (know the money con') Kẹsẹ, Maphorisa go kẹsẹ Wizzy kẹsẹ, even mami go kẹsẹ Spend the money like it's nothing, ṣo fẹ gba Fẹmi body? O ya, baby, gbẹdu, make we jẹ n'bẹ Yeah-yeah, yeah-yeah, yeah-yeah, yeah-yeah Yeah-yeah, yeah-yeah, yeah-yeah, yeah-yeah Backy dey, Wizzy dey The girl dem dey, ọmọ, plenty dey o, dey, dey Money dey, Prada dey, no come take am play o, play, play Wizzy dey, backy dey, Maphorisa dey o, dey, dey Mami dey, DJ Tunez self, e don dey, dey, dey o Yeah-yeah, yeah-yeah, yeah-yeah Yeah-yeah, yeah-yeah, yeah-yeah, yeah-yeah (take am) Ọmọ ma lọ koba mi And you know the money coming constantly Baby, ṣo gbọ mi? And you know the money coming constantly And I focus, and I do love Get the kele wey go chop me O ya, jo mo, sare wa gba You don see am, gb'ẹni wa Sare wa gba o (uh-huh), Ọgbafia o Gb'ẹni wa When the money constant o (make the money con') Sare wa (uh-huh), Ọgbafia o (Ọgbafia o) Gb'ẹni wa (gb'ẹni wa) When the money constant o (when the money constant o) When the money constant o (when the money con') Money con', Ọgbafia o When the money constant o (when the money con') When the money constant o (when the money constant) Money con', Ọgbafia o When the money constant o (when the money con')
Lyrics source: global_rights_registry
Copyright & Takedown Notices