Sirf.one
WAIST
enoriginal Version

WAIST

Singers:OMAH LAY
Movie: CLARITY OF MIND
Released
Loading followers

About this song

"WAIST" is a EN track performed by OMAH LAY from the album "CLARITY OF MIND" (2026). Explore verified credits, streaming links, and official lyrics on Sirf.one.

Credits & Personnel

Singer

Lyrics

WAIST — OMAH LAY

Tip: Highlight any lines to generate a customized Instagram / WhatsApp lyric card.
Hm hmm hmmm Hm hmm hmmm Hmm Carry for waist waist Jesu jesu Hm hmm hmmm Hm hmm hmmm Hmm Carry for waist waist Jesu jesu Hm hmm hmmm Hm hmm hmmm Hmm Carry for waist waist One day for the thief Every other day for me I go smoke chimney Drink oshimiri Egigiji gigiji gigiji gigiji Yes o I put CBD E dey relax body Peace and harmony Go check my Money long oh money long oh money long oh hmm Mili mili mili mili mi Wetin I dey use money for All of una no serious How e take concern anyone Mili mili mili mili mi How much for my lu Luis v socks 170 mili mili Jesu chai o The dada wey dey my head oh Scatter my enemies Confuse them with little things Jesu chai o I'm making wrong decisions Anytime I see ikebe, anytime I see ikebe Jesu Jesu Hm hmm hmmm Hm hmm hmmm Na 2 people something she carry for waist waist Jesu Jesu Hm hmm hmmm Hm hmm hmmm Na 2 people something she carry for waist waist Me I no dey gree play with my money The wey you collect it from me I want to romance your body Olokpa romance onye ohi Omah Lay omemma, omemma, omemma omemma I will spray you in dollars Throw your back back to sender Na yansh wey big na him be ikebe oh ikebe o e Na yansh wey real na him be ikebe oh ikebe Take the protein shake your soft ikebe oh ikebe oh Wetin kill Samson na still ikebe o ikebe o Jesu chai o The dada wey dey my head oh Scatter my enemies Confuse them with little things Jesu chai o I'm making wrong decisions Anytime I see ikebe, anytime I see ikebe Jesu Jesu Hm hmm hmmm Hm hmm hmmm Hmm Na 2 people something she carry for waist waist Jesu Jesu Hm hmm hmmm Hm hmm hmmm Hmm Na 2 people something she carry for waist waist Jesu Jesu Hahaha you're crazy you know
Lyrics source: global_rights_registry
Copyright & Takedown Notices