Skip to main content
Sirf.one

“Bandana” is listed in the SIRF music catalogue. Vocals: Fireboy DML, Asake, Shubh.

Punjabi (ਪੰਜਾਬੀ) · Contemporary Track

Marketplace & sponsored listingsAdvertise here

Lyrics

Bandana — Fireboy DML

Tip: Highlight any lines to generate a customized Instagram / WhatsApp lyric card.
Low-key All of them don dey notice I'm not joking All my guys dem, dem know me Since '06 I've been writin' this story I no be OG But, if you ask dem, dem know me I no dey blow trees Orin lo nyi mi l'ori (l'o-o-ri) Music chose me Just know this and know peace (know peace) I dey lowkey But, I'm never lonely Sexy ladies Come whine fi me slowly Na the love wey I see na hin wey give me liver I be ghetto boy, I be sinner Fear nobody, only Jehovah And, I thank the Lord, I dey go far Usain Bolt, mo d'aleba Shout out s'awon t'emi ninu Shitta Bandana lori bi ti 2Pac Midnight walkers, Karashika, ahh Dem never see me comin' (joor-joor, joor-joor) Hmm-mm, comin' (l'Eko) Mo gbe wan ni "is coming" (ii-yeah-yeah, oh-yoh) Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign) Wey go foreign (wey go foreign) Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money) I'm never weak, I never cease (ahn-ahn) 'Til eternity, I'm on fire My legacy will not die My family is for life Where dem dey? Who dem be? (awon da?) Dem go craze, dem go tire Dem go say, dem go say (dem go say, dem go say) "Dem no know wetin dey sup" ("dem no know wetin dey sup") But, low-key All of them don dey notice (ahn-ahn-ahn) I'm not joking All my guys dem, dem know me (ahn-ahn, ahn) Since '06 ('06) I've been writin' this story (sto-ry) I no be OG But, if you ask dem, dem know me (Giddem) Na the love wey I see na hin wey give me liver (give me liver) I be ghetto boy, I be sinner (I be ghetto boy, I be sinner) Fear nobody, only Jehovah And, I thank the Lord, I dey go far (I dey go far) Usain Bolt, mo d'aleba (aleba) Shout out s'awon t'emi ninu Shitta Bandana lori bi ti 2Pac Midnight walkers, Karashika, ahh Dem never see me comin' (joor-joor, joor-joor) Hmm-mm, comin' (l'Eko) Mo gbe wan ni "is coming" (ii-yeah-yeah, oh-yoh) Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign) Wey go foreign (wey go foreign) Oshey, Mr. Money Dem never see me comin' Hmm-mm, comin' Mo gbe wan ni "is coming" (mo gbe wan ni) Naija boy wey dey go foreign Wey go foreign Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)
Lyrics source: global_rights_registry

Recording details & Personnel

ReleasedRelease date awaiting verification

About this song & background

“Bandana” is listed in the SIRF music catalogue. Vocals: Fireboy DML, Asake, Shubh.

Community Feedback & Ratings

Rate or vote on "Bandana"

Credits & Personnel

Singers / Vocalists

More Songs by Fireboy DML