About this song
"everyday" is a EN track performed by Fireboy DML from the album "everyday - Single" (2026). Explore verified credits, streaming links, and official lyrics on Sirf.one.
Credits & Personnel
Singer
Lyrics
everyday — Fireboy DML
Tip: Highlight any lines to generate a customized Instagram / WhatsApp lyric card.
(Ob' Obah)
(What dem-a say?)
Tell me, where you dey?
Lati Satide
I go meet you there
'Cause I miss you every day
Call me any day
I'll be on my way
I'm one call away
No matter the situa'
Girl, I'm not sure if my action
Done dey too much, I love you with passion
Jessica, Jennifer, familáṣọ
Awusubilai, no more fornication
Duro na, baby ma sọ
Girl, I want some
I say, "Na you, only you I wan dey sanction"
Ye, ọmọ yapa for my catalogue
But na only you wey I want for my mansion, oh
Girl, I'm not here to dey confuse you
Girl, I'm only here to dey convince you
That I love, and I need, and I miss you
Me, I love your body and your melanin, too
Follow me go
Gimme ginger
Take me high when my energy low
I never love you finish oh
Don't leave me, oroma
Ah, baby, let me take you to Ibiza
Let me put a ring around your finger
If you make the memory to linger
I will give you anything you want
Gba, ko jẹ
And I go gallant, I no go fear
You do me tungba, but I don't care
I'm in my feelings
And I just want make you know
Tell me where you dey?
Lati Satide
I go meet you there
'Cause I miss you every day
Call me any day
I'll be on my way
I'm one call away
No matter the situa'
Girl, I'm not sure if my action
Done dey too much, I love you with passion
Jessica, Jennifer, familáṣọ
Awusubilai, no more fornication
Duro na, baby másọ
Girl, I want some
I say, "Na you, only you I wan dey sanction"
Ye, ọmọ yapa for my catalogue
But na only you wey I want for my mansion, oh
But na only you, but na only you
But na only you, but na only you
But na only you, but na only you
But na only you-you-you, you
Lyrics source: global_rights_registry
More Songs by Fireboy DML
en
independent
King
💿 Laughter, Tears & Goosebumps
Released
🎤 Fireboy DML
original
en
english
Scatter
💿 Laughter, Tears & Goosebumps
Released
🎤 Fireboy DML
original
en
english
Spell
💿 APOLLO
Released
🎤 Fireboy DML & Wande Coal
original
en
english
Peru
💿 Peru - Single
Released
🎤 Fireboy DML & Ed Sheeran
original
en
english
Coming Back For You
💿 Black Panther: Wakanda Forever - Music From and Inspired By
Released
🎤 Fireboy DML
original
en
english
Bandana
Released
🎤 Fireboy DML & Asake
original
en
english
Like I Do
💿 Laughter, Tears & Goosebumps
Released
🎤 Fireboy DML
original
en
english
Sere
💿 Grace
Released
🎤 SPINALL & Fireboy DML
original