Sirf.one
Holiday
enoriginal Version

Holiday

Explore Rema & Green Day together
Singers:Rema, Green Day
Movie: Holiday / Reason You - Single
Released
Loading followers

About this song

"Holiday" is a EN track performed by Rema, Green Day from the album "Holiday / Reason You - Single" (2026). Explore verified credits, streaming links, and official lyrics on Sirf.one.

Credits & Personnel

Lyrics

Holiday โ€” Rema

Tip: Highlight any lines to generate a customized Instagram / WhatsApp lyric card.
Another banger First you go be the bad guy Then you go be the actor Because I wan feed my family Na im make me thief my own guy laptop Came out alive omo me I thank God My money big, you go need tractor If e be say you wan carry my weight You go need new gym instructor Straight out of Benin I drop Rema EP 2019 They think say the gbedu go finish My music is traveling From India to Asia to Berlin The thing wey bin pain me Be say una no wan be believe I will never forget the time Wey bad belle dem cast us away Fast forward to today Every day na holiday Every day say na holiday Oya day, oya dey, dey, dey, dey owey Me and my guys we dey chill we dey kpor kpor (kpor kpor) Say we no dey ball o (ball o) Say my circle chekele but we go give you last card check up Make you no hate, make you pray for the abili, abili Ability to catch up No calculator fit count my surplus Ema to jรณ mi mo nshako Many nights wey I no sleep, wey I no sleep One hit I go oversea Still many people dey laugh me But I steady believe, one favor please Keep my family strong for me God I dey on my knees Straight out of Benin I drop Rema EP 2019 They think say the gbedu go finish My music is traveling From India to Asia to Berlin The thing wey bin pain me Be say una no wan be believe I will never forget the time Wey bad belle dem cast us away Fast forward to today Every day na holiday Every day say na holiday Oya day, oya dey, dey, dey, dey owey I will never forget the time Wey bad belle dem cast us away Fast forward to today Every day na holiday Every day say na holiday Oya day, oya dey, dey, dey, dey owey
Lyrics source: global_rights_registry
Copyright & Takedown Notices