Sirf.one
Loading followers
Lonely At The Top
enoriginal Version

Lonely At The Top

Singers:Asake
2026-10-08

📖 Context & Background

"Lonely At The Top" is a EN track performed by Asake (2026). Explore verified credits, streaming links, and official lyrics on Sirf.one.

Credits & Personnel

Singer

Lyrics

Lonely At The Top — Asake

Tip: Highlight any lines to generate a customized Instagram / WhatsApp lyric card.
ITS LONELY AT THE TOP LONELY LONELY MONEY ON MY MIND Money money money Don't care what they yanning about me in particular Ko kanmi kanmi kanmi Out here on the road chasing my dream Because I know No one gon chase it for me Woni ololade mangbe omo lo Borokoto ide shomo lo Efiwon sile jekomalo No de find anybody na money I want No de hear wetin people de talk Wonti ge Asake Leti lor This life na one No get another one I go take am do wetin i love Wetin you love o No be wetin I love Wetin I love I go do am with all my heart o Ogogoro no be vodka Mr money ginger BUT UNA KNOW I NO DE WASTE TIME MR MONEY GINGER JUST CARRY ON BABY NO TIME BAD BOY DEY ME I DE FINE AND AT THE SAME TIME ME I DE HIGH MODURO TAN MO STAND OUT CALM DOWN YOU GO DE FINE LIKE FINE WINE NO DECLINE THINK ABOUT IT EXTRA ORDINARY THINGS SHOW ME LOVE AND I WILL SHOW YOU MORE OPOR LO POR POR WO BO SHEN SHEY WO BO BO SHEN SHEY OMO E DON TEY JE KA SHERE GE LE MO FO FUN AYE MO TI FO FUN AYE YE YE Woni ololade mangbe omo lo Borokoto ide shomo lo Efiwon sile jekomalo No de find anybody na money I want No de hear wetin people de talk Wonti ge Asake Leti lor This life na one No get another one I go take am do wetin i love Wetin you love o No be wetin I love O Wetin I love I go do am with all my heart o Ogogoro no be vodka Mr money ginger BUT UNA KNOW I NO DE WASTE TIME MR MONEY GINGER
Lyrics source: global_rights_registry
Copyright & Takedown Notices