Skip to main content
Sirf.one
OZEBA profile photo

“OZEBA” appears in HEIS. Vocals: Rema.

English · HEIS

Marketplace & sponsored listingsAdvertise here

Lyrics

OZEBA — Rema

Tip: Highlight any lines to generate a customized Instagram / WhatsApp lyric card.
London (London) Another banger (banger) All of my guys them dey tell me say me I be party animal Who be that girl wey dey shake her ikebe for back? Me I want her, I like her (arrg-arrg) Whether the ikebe na real or fake, abeg, just dey back am (come, come) How you go sell me money, then I spray the money, then you come dey pack am? You no see say na Balenciaga I dey rock, abeg, no dеy march am Me wey be arеa-boy, I dey do my things, zaga-zigi, zigi-zaga (grr) "Rema, what is the matter?" I go prove to them say somebody badder, eh Somebody wicked, eh I go do my best to make all of una vex I don comoti for my set, I don intercept I dey put the game for reset Shey you wan gatekeep who sabi jump fence, ehn? Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba Ozeba, ozeba (hm, hm, hm), ozeba, ozeba, ozeba (arrg-ra-ra) Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba Emi ati àwọn guys mi, ita lawa, emi itolowo Italawa, itolowo, ita, itolow, eh-eh They want a banger? Ehn-ehn? Give them back to back, ehn-ehn? Buss up their medulla, arrg-arrg Tell all your faves that I ask you to ask them, "Who's their daddy?" (Huh) H-I-M, huh, I'm that nigga (uh-huh) I'm that, huh, I'm that nigga, huh (uh-huh) Father figure (uh-huh) huh, huh, huh I dey vex every day, only thing wey fit make me dey happy na ikebe Internet gangster, that thing wey you talk, make you come my front, make you for répété "Rema, what is the matter?" I go prove to them say somebody badder, ehn? Somebody wicked, ehn? I go do my best to make all of una vex I don comoti for my set, I don intercept I dey put the game for reset Shey you wan gatekeep who sabi jump fence, ehn? Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba Ozeba, ozeba (ayy, ayy, ayy, ayy), ozeba, ozeba, ozeba Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba (ahh) Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba (arrg-ra-ra) Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
Lyrics source: global_rights_registry

Recording details & Personnel

Singers:Rema
Movie: HEIS
Album: HEIS
ReleasedRelease date awaiting verification

About this song & background

“OZEBA” appears in HEIS. Vocals: Rema.

Community Feedback & Ratings

Rate or vote on "OZEBA"

Credits & Personnel

Singers / Vocalists

More Songs by Rema

More from Album: HEIS