Skip to main content
Sirf.one
PAMI (feat. Wizkid, Adekunle Gold & Omah Lay) profile photo

PAMI (feat. Wizkid, Adekunle Gold & Omah Lay)

PopEnglishoriginal Version

“PAMI (feat. Wizkid, Adekunle Gold & Omah Lay)” appears in PAMI (feat. Wizkid, Adekunle Gold & Omah Lay) - Single. Vocals: DJ Tunez.

English · PAMI (feat. Wizkid, Adekunle Gold & Omah Lay) - Single

Marketplace & sponsored listingsAdvertise here

Lyrics

PAMI (feat. Wizkid, Adekunle Gold & Omah Lay) — DJ Tunez

Tip: Highlight any lines to generate a customized Instagram / WhatsApp lyric card.
Pami o, pami o Only Wizzy baby be your daddy o, daddy o, hmm-mm (DJ Tunez) Because me I no get time, pami o, hmm-mm Baby, don't kill my vibe, pami o Shey we go make am 'til the morning? Omalicha, jẹ' kà fún e ní love Jẹ' ká sọ'rọ' dálè, mo gbe o If we do am, make we sofry now 'Cause all my money I go give títí láì láì A má shaye o, mo gbe o Ebelebe o Say your love is so insane o Na only you wey fit tame o this my head wey dey craze o Baby girl, for you, I'm mad all the time o Dem no fit quench our flame o I'm now free to let you know say Say na you I want And I'm loving the things you dey make me do now Go shawty, don't treat me like a fool now, oh baby Baby girl, I no be ju now, go slowly Na me be one for you now Say every morning, every night Every day, oh my baby Pami o, pami, pami, pami Ó fé pami, pami, pami, pami o Oh, pami, pami, pami, pami o Ó fé pami o, pami, pami o Mesaynosayno Somebody call the po-po (po-po) I want to report a murder case (murder) Somebody call the po-po on my baby o One man down on the love highway (oh no) Kíni má shey o? Ọmọ dúdú fé pami o Look what you done to me Look what you done to me, oh why, oh why Somebody call the po-po, (po-po) This love e go make me commit o My baby o, do me tender, olómi o Pami o, pami, pami, pami o Ó fé pami o, pami o, pami o, pami (AG baby is your baby) Oh, pami, pami, pami, pami o Ó fé pami o, pami, pami o Melatonin overdose One shot only I have to go I get high when my life is slow 'Cause up there it just feels like home Everywhere marama o No time to check calendar No time, you can't kill my vibe o You can't kill my vibe o Pami o, pami o Only Wizzy baby be your daddy o, daddy o, hmm-mm Because me I no get time, pami o Baby, don't kill my vibe, pami o
Lyrics source: global_rights_registry

Recording details & Personnel

Singers:DJ Tunez
Movie: PAMI (feat. Wizkid, Adekunle Gold & Omah Lay) - Single
ReleasedRelease date awaiting verification

About this song & background

“PAMI (feat. Wizkid, Adekunle Gold & Omah Lay)” appears in PAMI (feat. Wizkid, Adekunle Gold & Omah Lay) - Single. Vocals: DJ Tunez.

Community Feedback & Ratings

Rate or vote on "PAMI (feat. Wizkid, Adekunle Gold & Omah Lay)"

Credits & Personnel

Singers / Vocalists

More Songs by DJ Tunez